1 bedroom mini flat (room and parlour) for rent
Aboru, Iyana Ipaja, Ipaja, Lagos
mini flat for rent -- aboru, iyana-ipaja, lagos state
na better house wey get sense we bring come market for you. no be every day person go jam mini flat wey carry 2 toilets --- so you and your visitor no go dey run shift like tenant wey landlord dey pursue .
features:
standard mini flat
2 toilets (one for you, one for "vip guest" wey no wan quick comot)
downstairs unit -- no stress of climbing upstairs like say you dey do gym subscription.
close to road -- easy waka, easy bus stop, easy mobility.
rent: ₦900,000 (negotiable -- talk your own, make we balance am ).
location: aboru, iyana-ipaja, lagos st...
More details
Added Today
₦900,000 per annum
Oladivine Properties And Associates
08063795646